We dey strong, but we dey feel di pain, E no easy, but we no fit complain. Life dey tough, e be like say dem wan drain, But we go rise, we go shine again.
Don't push me down!! We dey hold our ground, All di pipo, for every town, Dey feel di pain, we dey wear di crown, Together we stand, we no fit drown.
Make we enjoy well, well ...cause we don tire..