Since Russia attack Ukraine, di whole World de suffer ohh, so dis pipo dey charge a 97-year-old Woman former secretary wey work for di commander of one Nazi dem. Na wow ooh, after how much time? Dem dey use some methods I never go understand, she be 97 ooh. So how many protesters don dey killed since Palestine? Dis mafia goment wey dey ready to kill di entire nation of pipo, go fit keep dia power, di money be illusion ooh, di weapons be real. So, how I go explain my pikin say corruption on dis earth be normal for some pipo, e no always dey easy ooh. Baba, how we go make this hostile goments, causing violence stop ooh. I beg, make we enjoy too. I sabi say you no go understand. But capitalism come steal my trust, so one day go come.