Yes o, no be evri time person fit see true lie wey dey happen for front of eye. Dem dey talk about how some people no be human, if na so, wetin animals be? Some people dey go hunt animals and talk say na sport. So if human being wey get lighter skin pass you no be human, wetin dem go do hunt ...